Lyrics: Matthew Eneji Omadivi/Barnabas Emmanuel
Music: Matthew Eneji Omadivi/Barnabas Emmanuel
Oh yeah,na me know uhh
Oh na me know oh -me know oh-na me know
Mhartzy for the BJ uh yeah
Won ma n pe mi α»!
Woke up in the morning
Iβve been thinking
I Dey reason the things of my life
Steady grinding I be working
Omoh me I no dey sleep for night
No more dulling when no money
Tell me how you wan take close your eyes
All I want na the peace of Mind
I no dey see Wetin I dey find
I no get money to pay for tithe
I just dey wait 'cause I no na time
I just Dey pray everyday and night
Man wey fall go rise again
Man wey get no dey show for face
So donβt judge a book by itβs picture
Iβll keep working till the road is road is clear!
Hmm na me know, na me know
Wetin I dey face oh oh
Na me know, Na me know oh oh
Wetin I dey face oh oh
Na me know, Na me know oh oh
Wetin I dey face oh oh
Na me know, Na me know oh oh
Wetin I dey face oh oh
Have been on the road my nigga
Tracking better days from my zone through my radar ah
I just wan dey grow, getting bigger
Roll pon deck like an Afro jigga ah
All i want na the peace of mind
Na why i dey grind make i fit survive
Have got to stages up to my life
Money dey my mind
So don't kill my vibe
See me dey pray God of Mercy
I just Wan dey ball and finessing
Steady finna counting my blessings
Nah wetin guy-man dey reason
All i want na the peace of mind
Na why i dey grind make i fit survive
I cannot piss you off with my vibe
So if we get to fight, we go reconcile
You see this year I no want stress
You see this year I just want flex
I just want some peace of mind
I just want some rest of mind
I just want dey live my life
To the fullest just like beans and rice
Make nobody cross my path oh
Coming -Coming from the west to Nataco
Any -Anybody stress me nor tackle
Wiggle them off 'cause my shoe I gats buckle
Make nobody cross my path oh
Coming -Coming from the west to Nataco
Any -Anybody stress me nor tackle
Wiggle them off 'cause my shoe I gats buckle
Hmm na me know, na me know
Wetin I dey face oh oh
Na me know, Na me know oh oh
Wetin I dey face oh oh
Na me know, Na me know oh oh
Wetin I dey face oh oh
Na me know, Na me know oh oh
Wetin I dey face oh oh.