Better_Days

Lyrics: Princely Ayomide Bessong Music: Princely Ayomide Bessong too many shenking lord give me strength make I pass this test hustle everyday make i leave this trench waiting for the song wey go make me trend ah ah
say me go be super star me i go dey give dem vibe vibe wey go make dem dance ah ah so i go down on my kness and i pray to jah make him hear my cry make my life better e no go bad sef if i get prada baba dakun jor mafimi gakpa baba jor shilekun ayo si aye mi ki ri owo la ti gbe body coz na only me dey for the jungle ah ah aha
me i wanna live a good life i don't wanna stress myself too much but nobody go dey for you my bro you gat to hustle hard make you fit dey on block i pray fro better days coz i don too suffer dem say life na turn by turn but when e go reach my turn oh ah god i no won dey beg for bread when e be say na you get the bakery e no go sharp at all see as my mate dey cruze with bentley Jesu jowo make you shower your blessings me i no won remain fir the trenches and i no won suffer till my 90s oh yeah and holy father bless my aza me i don too suffer and i won get rabber see holy father bless my aza me i don too suffer and i won get rabber oh yeah say so i go down on my kness and i pray to jah make him hear my cry make my life better e no go bad sef if i get prada baba dakun jor mafimi gakpa baba jor shilekun ayo si aye mi ki ri owo la ti gbe body coz na only me dey for the jungle ah ah aha Princekid Ai Omologo