Lyrics: Escape/Ravington/Kola Williams Music: Olumide Oriolowo/Durojaye Temisayo Ridwan/Kolawole Dawodu someday, I'll be here to cherish you o baby don't be long I'm waiting o baby just tell me why oh you are never here with me baby I been searching for healing baby
Duro na o cause you've been gone yeah for so long shey na because I no complain it was so wrong way you left me hanging in the dark it was so wrong and it's been so long calling on your phone but it's switched off why you always too busy for me why you too like to shako si mi
girl I been down bad you dey use me play game I no hold pad tell me the things wey you want that I don't have tell me the things wey you want that I don't have this is so hard girl the way you treat me is so bad when I dey high you dey make me feel sober cannot pretend like this shit isn't overrrr
someday, I'll be here to cherish you o baby don't be long I'm waiting o baby just tell me why oh you are never here with me baby I been searching for healing baby
Too many voices in my head. Feels like my mind is heavy I no hear Wetin dem talk I know that shit is empty So make dem no dey tempt Me Even your friends dem no dey help they lack the understanding forgot the little spending Like when i bought that Fendi So We should stop pretending Make you stop the yelling Stop being so defensive
Make we no dey act like say shit no Dey smell an we could start remembering All the moments that we shared even for a second just for the record I know I made couple mistakes I’m not that type of person And I don learn my lesson Just ask yourself this question How many people really dey for you when shit gets messy. You know you could text me And I’ll be there up in a minute you know I’m never finished till Infinite
Till infinite How many people really dey for you when shit gets messy