Shakara

They call me yef ehhh (YAH YAH YAH YAH)
Girl you fine... Perfect body wey Dey make men dey line ... But when they try propose You dey always decline ... You gat to get It going baby no time Get it going no time ...
No need to be cold... Small time you go old ... And you go dey there time e go go ... Because e be like say you no no... Say you no no say ...
Shakara dey killi pesin ×8
So I tell her ... Sister Ngozi ... Very soon you go pass thirty ... Find someone to marry... And she said "guy you don't know" ... "These men are not holy"... "Instead of someone To break my heart boy I prefer to stay lonely"...
No need to be cold... Small time you go old ... And you go dey there time e go go ... Because e be like say you no no... Say you no no say ...
Shakara dey killi pesin Shakara dey killi pesin Shakara dey killi pesin Shakara dey killi pesin Shakara dey killi pesin Shakara dey killi pesin Shakara dey killi pesin Shakara dey killi pesin