Music: David Omolumen How many incantations Wey we go use to appease that your bunda Abi na blood of Jesus Make I sprinkle your body make you calm down (Awele o)
Amaka you too fine Your body na heavenly design You dey do me one kind Na you I want to make my wife Cause I don dey see signs If no be you no be real life Wetin we go name our first child Ah yea ayy
Amaka give me your love, give me your time o Oh me I don decide say na you I wan spend all my ego on Wether rain dey fall or sun dey shine o If you just dey my side You know I go dey alright
Can you imagine A whole me, I'm smiling when I see your text Anybody stress me much I lose interest But for you I learn patience Other girls na past tense Check in my phone no evidence Amaka take time, before I lose my mind Infact take mic, tell us why you are so fine I can deny it Loving me dey come with profit My millions dey for Zenith If no be you, na who go spend it o
Amaka give me your love, give me your time o Oh me I don decide say na you I wan spend all my ego on Wether rain dey fall or sun dey shine o If you just dey my side You know I go dey alright
Amaka give me your love, give me your time o Oh me I don decide say na you I wan spend all my ego on Wether rain dey fall or sun dey shine o If you just dey my side You know I go dey alright
This na real love This na real love o This thing na real love Let us watch the rainbows together Touch me, I touch you
Flowz