Pride

Lyrics: Peter Okafor/Sky Lee Music: Peter Okafor/Sky Lee *Chorus* Olowo stop dey boast My sister no dey form
Life na turn by turn My people time go tell
Your spirit go comot Your body go decay
Never wake again Again again the end
*Verse* Wetin be dis wey my people dey do like this
Happy when people are suffering
In all things you do Think humanity
You know love is magical ... Make you dey show love
*Verse 2*
I never see any person wey pkai and con carry him money go grave
Or see any man wey pkai and wey carry him shayo go grave
Or see any person wey live and con remain forever young
never dies
Make you dey show love