HERO

Lyrics: Ogunyelu Marvelous Matthew Music: Ogunyelu Marvelous Matthew I started from Zero oh But now am a hero Emi omo logo oh This Boy must to blow oh Blessings upon Blessings oh Make it follow me ehi When I enter the show oh oh Everybody pariwo ohh
If no be God tell me where i for dey If no be my Mama where I for dey Whey dey keep praying for me Telling me say ajeh you go blow For this Life you be the light You no go sing make dey no dey Vibez Even my enemies too them no go last Nitori Adura lo gba lori mi
Many Many Challenges my see don see But till yet I still dey instill Extra ordinary things no dey freak me ei Cause I started with nothing But right now am into many things Allahamudihai my jazz don hit See all this guy's wey abusing me See them won pada wa be
Emi na ko ooo, Olorun ma ni Adura mama mi, Adura Obi lo gba x2
I started from Zero oh But now am a hero Emi omo logo oh This Boy must to blow oh Blessings upon Blessings Make it follow me ehi When I enter the show oh oh Everybody pariwo ohh