Lyrics: Yusuf Abdulganiu
Music: Yusuf Abdulganiu
Music, Music Lover Boy
Person Dey go through a lot una think say nah craze
Una Dey baff soap una go say nah Grace
Everybody mah Lo mope ile aye mati le
So kojekoripe korora fensan shaye
And Even if I no guide I go try maintain my lane
Cause no be by power nah baba Dey handle the case
I Dey do my things jeje cause I no wan go astray
I know say one day una go still know my name ahn
Ahn so many things nimo reason
Ile aye Le fun okurin shebori bobrisky
It was like a movie when I lost my daddy
Family say they got me but I see nobody Ahn
Uhh what a pity, so many things that I did
Mo korin korin titi koseni fe gbomi
Omoh Omoh
No be small thing
The matter gat me thinking
Why be say people wey Dey help me still Dey hurt me ahnn
Faraki Farasi
Bi akogun mon gbaradi
Mio ri anybody kosi anybody
Tori e ni monshey te lapi
Cause I must to Dey happy
Ki breakfast malo je Garri
Ki emina deLe ni owo lowo
kinle sope moti Je Iya Rii
I have no choice As we grew up
Life showed me worse..
At Young Age!
Music
Music Lover Boy