Lyrics: Edmond Osumawei
Music: Edmond Osumawei
Scatter Lagos
As I enter Lagos
Scatter Lagos
As I enter Lagos
Balling steady
I don’t know my neighbors
Hold your baby or she go for Labour
Scatter Lagos
I don enter Lagos
Scatter Lagos
As I enter Lagos
Balling steady
I don’t know my neighbors
Hold your baby or she go for Labour
Comot body
Abobi comot body
Port harcourt is here again e not dull for me
Say nobody for this life wey Dey worwor for me
Everywhere e don Dey stew e don Dey Jellof for me
I see some things
Things on things
Spending money everyday bills on bills
Leave the south come Dey hustle for west
Na the PJ we want we no wan hustle for jet
Scatter Lagos
As I enter Lagos
Scatter Lagos
As I enter Lagos
Balling steady
I don’t know my neighbors
Hold your baby or she go for Labour
Scatter Lagos
I don enter Lagos
Scatter Lagos
As I enter Lagos
Balling steady
I don’t know my neighbors
Hold your baby or she go for Labour
As I enter Lagos
Na so them Dey look us
I show them Lavida Loca them Dey look like Locust
I been show them the lifestyle them been say e no cost
Them been say e no cost
Wear my ice for Lagos
Them been Dey underrate us
Oluwa elevate us
Put in work we do the studio now them don Dey book us
Say we getting Famous
But they cannot tame us
Ajebutter I need my bread so you gats to pay up
Na so I jazz in Lagos
Everybody focus
Holding it down
Take out the frown make nobody vex us
I carry my tools steady on cruise
Make nobody F up
Who dem be
Where them Dey make nobody stress us
If you ready I ready
No go Dey play with my money
Bills on bills Omo e choke
Omo no dull with my money
I no Dey find Johnny
Lagos life no funny
Even though I make it rain
My life e still Dey sunny
Scatter Lagos
As I enter Lagos
Scatter Lagos
As I enter Lagos
Balling steady
I don’t know my neighbors
Hold your baby or she go for Labour
Scatter Lagos
I don enter Lagos
Scatter Lagos
As I enter Lagos
Balling steady
I don’t know my neighbors
Hold your baby or she go for Labour