Show Dem

Music: Katoo Lee ah
Katoo
Dem sey make no follow me A be bad guy dem sey me no get any future Me cyaa take care of gal your future Anything you want e go fit be burden Prove dem wrong i work harder Ma confirm 3k anti Ama Ma fa wo ba no dada she no bother She never mind fri se wa te abre Something positive in the future You never go lack I swear be like magic friends go talk sey your man too romantic Ooh my babe babe moo babe ei
Show dem show dem show dem show dem what I can do Babe show dem show dem show dem show dem what I can do Show dem show dem show dem show dem what I can do Babe show dem show dem show dem show dem what I can do
Wholipa things guan but my gal still loves me she loves me yah Me wey she love my gal no go give up on me Enti mu gyae mu dedede Yayiran se feeling me everyday She na go lef me fi nobody Me sumo le tumo kanzo Kwen kwen kwen ye ye ye True love i can't define my baba gal you blow my mind We go prove dem wrong yea Dem go sing this song
Show dem show dem show dem show dem what I can do Babe show dem show dem show dem show dem what I can do Show dem show dem show dem show dem what I can do Babe show dem show dem show dem show dem what I can do
Dem sey make no follow me A be bad guy dem sey me no get any future Me cyaa take care of gal your future Anything you want e go fit be burden Prove dem wrong i work harder Ma confirm 3k Anti ama Ma fa wo ba no dada she no bother She never mind fri se wa te abre Something positive in the future You never go lack I swear be like magic Friends go talk sey your man too romantic Ooh my babe babe moo babe ei
Show dem show dem show dem show dem what i can do Babe show dem show dem show dem show dem what I can do show dem show dem show dem show dem what I can do Babe dem show dem show dem show dem what I can do Show dem show dem show dem show dem what I can do Babe dem show dem show dem show dem what I can do Show dem show dem show dem show dem what I can do Babe show dem show dem show dem show dem what I can do