If You

Nya ntoboasie ma me Nya ntoboasie ma me
Too many girl wan come my way But you are the place for me Me I get issue for my self I go try fix am like everybody
Our fights be deja-vu And I no say me and you Go figure it out No wahala as dem dey do
But If you tell me What you go need I go get am for you Just believe in me
And if you carry My matta For me I go tell am say You be the one for me
Girl I want you Nya ntoboasie ma me Want you want you want you Nya ntoboasie ma me Badgirl you know that I love you Love you Girl want you Nya ntoboasie ma me want you want you want you Nya ntoboasie ma me Badgirl you know that I want you Want you
Anything you want I go do am And if you feel pain I go feel am If love be easy make you do am When things turn bad no be gram wey go fix am
Honeymoon stage go pass When you step outside I go blow cash If i lose my way you be my compass oo B3bia wo ko bia To wu bo asi oo
Too many girl wan come my way But you are the place for me Me I get issue for myself I go try fix am like everybody
Our fights be deja-vu And I no say me and you Go figure it out No wahala as dem dey do
But If you tell me What you go need I go get am for you Just believe in me
And if you carry My matta For me I go tell am say You be the one for me
Girl I want you Nya ntoboasie ma me Want you want you want you Nya ntoboasie ma me Badgirl you know that I love you Love you Girl I want you Nya ntoboasie ma me want you want you want you Nya ntoboasie ma me Badgirl you know that I want you Nya ntoboasie ma me Want you