Broken

Lyrics: Nunawa Timothy Music: Nunawa Timothy Some time I ask myself is this love is this lust I know I’ve lost my way nibo loloko wa mi lo Many many fish in the river Cold in my spin gimme fever I thought you’re meant to be healer Turn my sane space to sambisa
Oh my shawty Walo add more ogogoro with Smirnoff Soak myself in liquor I need Igbo and shayo 2ce
Love don’t cost a dime Buh e almost cost my life Shey na until I die before you know I tried I tried my best to hold things together You fall my hand bi Nigeria nepa All my friends Dey look me Dey wonder Wetin you do me Dey make dem Dey wonder Many many fish before I choose you Delilah Oh my Delilah Turn pastor pikin to sinner Don’t make me pull the trigger Oh deceiver
Oh my shawty Walo add more ogogoro with Smirnoff Soak myself in liquor I need Igbo and shayo 2ce