Lyrics: OREMODU OLUWABUNMI GABRIEL
Music: OREMODU OLUWABUNMI GABRIEL
Ojo mi de ti su
Na who wan hold am
To price no be issue
But na who wan pay am
Aunty precious with the rice
But na who wan chop am
Hustle from day to day
I dey pray say make E pay
Make I no go astray
Make dem no use me play
Make dollars come my way
Make my money plenty make shima wey dey shenk me that time come dey sleep my place
Aiye Akomora
Wo yan sword bi samurai
Wo capture bi camera
Wo ni ki ma rora
Wo ni ki faraya
Ki ma loor farapa
No be everybody wey hold ganja dey go hell-fire
Emi Nobody
wan become somebody
Long talks dey tire me
Stop all the felony
Go hard or go home even that talk just dey tire me !
(Go hard or gone even that talk just dey give me headache)
BEEN LONELY ON THE ROAD
JAH KNOW WETIN I FI KNOW
SINNER MAN KEEP IT ON THE LOW
KEEP DOING EVERYTHING YOU KNOW
Uh !
Mumsi kan question mi
Kilode ti mo n fa loud
Inspiration lo worry me
Lo je ki ma gba ounce
Too many vibes dey my belle and I go burst am out
Hustle hard make Sapa no go give you KNOCKOUT !
Shout out to all my fans
Mo de mo pe e de n gbadun mi
Shout out to OLUBUKOLA
Ohun ma ni daddy mi !
Lori school matter everyday ni wan ma worry me
Daddy pardon me na music I wan take get money
If you like say I good
If you like say I bad
Rare vibez biti MOHBAD
Rest In Peace my brother man
Light in the darkness
Outshine the brightest
They carry my kindness
Took it for weakness
Bami ki KINGDEEN oloba samson
Bami ki Pablo eyan yahoo barbing
Khida da great Pelu juwon BTC
J-Ho agba awo Lori beating
I sight you kollybam eyan moneyman
Pluto Shey you hear me now
Uh
Letter from pluto
Shey you hear me now