Village People

Lyrics: Princely Ayomide Bessong Music: Princely Ayomide Bessong Oh my village people U think ur juju stronger Me I carry God I no fit fall As u da see me on ur screen For television U no fit kill my vision
Oh my village people U think ur juju stronger Me I carry God I no fit fall As u da see me on ur screen For television U no fit kill my vision
If e no be God Many many things for don sup My talent sef for don fall… Bad belle for da get joy My enemies for don laugh But I no gree…I no fall Maintain my steeze I no rush Cameroon boy with back up Yoruba boy wey da Mk dem hands up Chasing my dreams gat no time for f up
And like play I da gbe dem trabaye Now dem don da look my way As dem don see my gain But dem no been feel my pain
And like play I da gbe dem trabaye Now dem don da look my way As dem don see my gain But dem no been feel my pain
I don cast I don bind All the witches for there coven
And I don pray I don fast If dem set trap Mk I Jump pass
And na base on belief Dem don cast.. As dem set trap men I jump pass
Coz I no fall Dem da won vex i dey thank God for where i dey now ehen..
I no go panick at all oh Me no go settle for less oh Me sef go cruise for my Lambo Nobody go fit near my zone I call on Jah and Holy Ghost Nobody else go take my throne Aye.. Emimimo i dey pray Make them no go block my way Cox na only u i get
Oh my village people U think ur juju stronger Me I carry God I no fit fall As u da see me on ur screen For television U no fit kill my vision
Oh my village people U think ur juju stronger Me I carry God I no fit fall As u da see me on ur screen For television U no fit kill my vision
Oh my village people U think ur juju stronger Me I carry God I no fit fall As u da see me on ur screen For television U no fit kill my vision
Halle Halle Leaving my life I just won jaiye I no da send all there talk Aje Gimme liquor Mk I trabaye
Halle Halle Leaving my life I just won jaiye I no da send all there talk Aje Gimme liquor Mk I trabaye
I say normally Na who no guide dem go use catch cruise I Dey on guide with my Holy book Give them d vibe wey go Mk dem move… Jejely I Dey move… Mess up there brain with my melody’s I Dey give them vibe wey go Mk dem know Nobody badder better than me Coz I’m destined for this and na so e be…
Omologo Moti jogor If I drop song Dem go turn up Dem da show love For the party… Na to show off… My and my gees We go party…. We go faji Till the morning Know the timing… Coz we ball in with the money Early morning…