Lyrics: Leesky Junior Music: Leesky Junior Every day we dey pray (pray eh) Make the hustle pay And my gee tobo se loru (omo ope) Koma gbowo dede E no easy to make am for this life Slow and steady win the race E no easy to make am for this life Slow and steady win the race) Make the hustle pay Make my grace no turn disgrace (Make my Grace no turn no turn disgrace) we never blow dem dey show us fake love (Fake love) Every hustler get pay day shomo (My brother shomo) we never blow dem dey show us fake love (Ohh yeah) Every hustler get pay day shomo (Shomo) No be say I dey play at all Buh hustle no wan give me pay No be say I no dey shoot my shot Buh e be like say the pulla no dey Omoh I fit relent Moman ronu gan when I wan forget All the promise wey I made koma shey lobe Wetin I never do Keep my eyes open when u dey sleep Husle be my strength buh ur own nah to dey gym Ki mama Shani lemi Omo gan male sun So tell me why Tell me why I no go husle Wonfe rimi tan When I dey broke nah them dey bubble we never blow dem dey show us fake love (Fake love) Every hustler get pay day shomo (My brother shomo) we never blow dem dey show us fake love (Ohh yeah) Every hustler get pay day shomo (Shomo) Me no day to gas people way I love them don shot down I believe in myself and I no doubt I no day pass my lane I still dey guide (hmm) So ma lor wo ju mi I no get anything to render only chasing my dreams (hmm) make I beat am (Nana) make I beat am Oluwa ma seh gba gbe mi Ma gba gbe mi Many trap set but I no fall in (hmm) keep on my best in it Keep on my best in it make them no dey worry how I day prosper o ma ya won lenu if I go high (nana)if I go high ahh we never blow dem dey show us fake love (Fake love) Every hustler get pay day shomo (My brother shomo) we never blow dem dey show us fake love (Ohh yeah) Every hustler get pay day shomo (Shomo)