Lyrics: Sadiq Hassan Music: Sadiq Hassan Say they call me fazzkid oo yeh yii King sadi nii ooo King sadi nii ooo ah say I remember when I started nobody show me love as I they go higher but Baba Show mi lo Omo koma easy gon man gats to find raba omo ko ma easy gon ni oo When I see my fellow brother win tell me why I go vex wallai Omo I no fit vest wallai shebi na the funds I Dey find wallai ah ah When I see my fellow brother win tell me why I go vex wallai Omo I no fit vest wallai shebi na the funds I Dey find oh le le I say only me only me Only me Only me I say only me only me Only me Only me I say only me e I say only me e Many many things wey the boy don face na only me wey dey run my race Ave been grinding on a daily base Say na which day the hustle go pay Many many tins wey the boy don see If no be god tell me where I for dey Family sef too don dey wait Say they just dey wait Tete bami shey Dakun bami shey E don tay wey i dey pray oo Dakun bami shey Tete bami shey Dakun bami shey E don tay wey i dey pray oo Dakun bami shey ehh ye ye Owo lo gen kin sala ro mo sa nile kin le ba update ti ba lo owo kini mo to fe ro mummy tell me say make I find mulla haa Tin ba lowo kin mo to fero Eni balowo sha ni abgawo eh say make you get money e My brother self make you get money eh water for my eyes I they beg god oo make he bless me kin le ronalo Omo time no Dey self for lazy man make you get money make you get the bag keep on chasing brother no relax jeje la aye ba make you do am fast me I go Alfa and I go Evian ehh make matter no go cast When I see my fellow brother win tell me why I go vex wallai Omo I no fit vest wallai shebi na the funds I Dey find wallai ah ah When I see my fellow brother win tell me why I go vex wallai Omo I no fit vest wallai shebi na the funds I Dey find oh le le eh I say only me only me Only me Only me I say only me only me Only me Only me I say only me e I say only me e