Lyrics: Aliu Jeleel/Ligiounim Unimna
Music: Aliu Jeleel/Ligiounim Unimna
Dazl - On Your Own (O.Y.O)
Remember the time wey i call your phone
Remember the time wey i dey alone
So many days i dey for flight mode
Anytime i wake up i dey pray on code
Make i no go jam wetin go off my kpo
Ain’t nobody holy make them no whine you
Me i go follow my lane
No one to blame
If i no make am there’s no one to blame
Study the game
Picture the frame
All my life i don dey carry my pain
follow my lane
No one to blame
If i no make am there’s no one to blame
Study the game
Picture the frame
All my life i don dey carry my pain
On your own o
On your own
Ehh my brother if you no get money you dey on your own
On your own o
On your own
Ehh my brother if you no get money you dey on your own
Verse 2 (LiGi)
Seen it’s a long way to the top
I’ll still run it up
Got long legs
No losing time
Just dulling
Cah Clock don’t give a ****
Put one hand for chest make I swear
When I check and balance
Dem go dey hear
Say I gallant and I don’t care
See na money dey my mind
Na money I dey find
Me i go follow my lane
No one to blame
If i no make am there’s no one to blame
Study the game
Picture the frame
All my life i don dey carry my pain
follow my lane
No one to blame
If i no make am there’s no one to blame
Study the game
Picture the frame
All my life i don dey carry my pain
On your own o
On your own
Ehh my brother if you no get money you dey on your own
On your own o
On your own
Ehh my brother if you no get money you dey on your own