Orente

Lyrics: Muhammed adewale Music: Muhammed adewale Oh na,na,na eh ei Oh na,na,na Open your eyes no dey sleep on it Emdeerymx again again oh na,na,na
You giving me energy I want love you bi ibeji You sabi my lifestyle I don fall in love no remedy
Kilonlo come watch Netflix Double Dem give them notice Oh baby let do something oh oh
No be you fine pass For me na you set pass Sunmo mi Shey you do me Jazz We go pepper Dem oh oh

Na you be my baby girl Make you share my daily bread Na you be my Orente oh Oya gbese lekon kon
Na you be my baby girl Make you share my daily bread Na you be my Orente oh Oya gbe body soke oh

Baby girl rymx day for you I know go lie for you So no treat me fool cuz Na you me i choose Orente mi where you day go oh I go follow go Orente mi where you day go oh oh I go follow go
No be you fine pass For me na you set pass Sunmo mi Shey you do me Jazz We go pepper Dem oh oh
No be you fine pass For me na you set pass Sunmo mi Shey you do me Jazz We go pepper Dem oh oh
Na you be my baby girl Make you share my daily bread Na you be my Orente oh Oya gbese lekon kon
Na you be my baby girl Make you share my daily bread Na you be my Orente oh Oya gbe body soke oh
Na you be my baby girl Make you share my daily bread Na you be my Orente oh Oya gbese lekon kon
Na you be my baby girl Make Make you share my daily bread Na you be my Orente oh Oya gbe body soke oh