Cost Of Living

Lyrics: Alexander John Music: Alexander John Being traumatized by the memories My spirit and my soul to my melodies Make dem gimme space. I want inner peace Malle no go vex for me I don turn addict
Prayer na key. Money be the master key My stone wey dey reject na him turn there connerpiece If to say me ano stubborn Mouth I no fall for I for no dey as I dey like this
Hm hmm Yee
O sure mo ma gun oke Bere Cost of living lowo shoday I dey alive I give God Glory Wo ma mon wi pe seh mio wa shere
Tan ba ti wu wa adi gobe Mode tepa mon hustle, enu oshey Mio fe Oju ekun enu oshey Showa lowo aba tenije tun tie Shey
Hee
I Get big dreams ahead, Follow one course until success In anything you do in life, eehh pray for a God seeent Timba ti ni billion dollars, tell me what next I swear to God with my life, ehh mo shi ma world best
Hmm Moma world best Moma world best Kan Ma sope bro we not your set Laya laye no kan ma put chest ye oo
Moma world best Moma world best Kan Ma sope bro we not your set Laya laye no kan ma put chest ye oo
Na God fit to change all the story oo Some go sefa some go bori oo Aseje ninu gbere for body oo Omo ti ja Oti soji oo
Na God fit change all the story oo Some go sefa some go bori oo Aseje ninu gbere for body oo Omo ti ja Oti soji oo
O sure mo ma goke Bere Cost of living lowo shoday I dey alive I give God thee Glory Won ma mon pe seh mio wa shere oo
Toba ti wu wa adi gobe Mode tepa mon hustle, enu oshey Mio fe Oju ekun enu oshey Showa lowo aba teni je tun tie Shey