Lyrics: Adun Richard Ogheneroro t/as Garvicii
Music: Adun Richard Ogheneroro t/as Garvicii
Follow come body wey the baby get Dey make me catch feelings
Girlie for your body run my dollars and shillings
I know say kele bokku but na you I wan reason
She know wetin she carry, e no get anything wey you wan tell am
I sight am for the corner, she dey do me nonchalant
But if she knack gbedu, everybody must feel am
Girlie this your body wey you carry no Dey hold am back
See as I Dey beg like I no get class
If another meet you, make you send am back
Wa wa
I say my money no Dey finish, if I lose am I go make am back
You know say I Dey feel you, baby don’t do that
If you sef Dey feel me, make we run am back
My lifeline, backside don shorten am
I spy
Spy with my retina
All night
All night been thinking ’bout you
No drama
Just want some peace of mind
Silas and Paul no reach
My whole life
I’ve prayed for someone like you
My lifeline
Backside don shorten am
I spy
Spy with my retina
All night
All night been thinking ’bout you
No drama
Just want some peace of mind
Silas and Paul no reach
My whole life
I’ve prayed for someone like you
Biggie biggie, heavy heavy
She dey give am to me when I need need
Don’t stop
She a party monster
Busy busy body
Wey dey tickle all my Johnny
But I no be Johnny just come
Salute and I conquer
Girl you know, girl you know
If we start say we no go stop
Cuz she on a roll, on a roll
No dey pity me, no dey slow
I wanna
Take you up
Bring you down
No do wrong
Treat you right
Take you out
Bring you into my mind
From sun down
To sun up
You and I
We turn up
Turn around
Turn your body to mine
Girlie this your body wey you carry no Dey hold am back
See as I Dey beg like I no get class
If another meet you, make you send am back
Wa wa
I say my money no Dey finish, if I lose am I go make am back
You know say I Dey feel you, baby don’t do that
If you sef Dey feel me, make we run am back
My lifeline
Backside don shorten am
I spy
Spy with my retina
All night
All night been thinking ’bout you
No drama
Just want some peace of mind
Silas and Paul no reach
My whole life
I’ve prayed for someone like you