The Goat

Lyrics: Harrison Ekunwe Music: Harrison Ekunwe (Vocalizing) Pass me the loud Please on a low key no let am loud As I Dey so I be pastor for house My papa no know say he Pikin Dey blau Pass me the loud I am the goat wey be sheep for house Na two bible dey de for my bag One na for God one is made of grass When I Dey church I like to shout Halle (alright) Dem no Dey see say I Dey carry kele (alright) I Dey wear shokoto like baba shade (alright) Dem no Dey see say I Dey cos gbege eh I like to shout Halle Dem no Dey see say I Dey carry kele (alright) I Dey wear shokoto like baba shade (alright) Dem no Dey see say I Dey cos gbege eh (But shey) Na me Dey roll the jumbo Bad nigga whey be good example Good Pikin that is very bad o Virgin boy whey go shift your pant o Na me Dey roll the jumbo Bad nigga whey be good exampleΒ  Good Pikin that is very bad o Virgin boy whey go shift your pant o I no Dey follow run from ekelebe Them Dey call me omo oluwa Family Dey call me akorede Them Dey call me omo oluwa (Vocalizing) When I Dey church I like to shout Halle (alright) Dem no Dey see say I Dey carry kele (alright) I Dey wear shokoto like baba shade (alright) Dem no Dey see say I Dey cos gbege eh I like to shout Halle (alright) Dem no Dey see say I Dey carry kele (alright) (I Dey carry, carry, carry) I Dey wear shokoto like baba shade (alright) (But I Dey carry, carry, carry) Dem no Dey see say I Dey cos gbege eh (But I Dey carry, carry, carry) I like to shout Halle (alright) Dem no Dey see say I Dey carry kele (alright) (I Dey carry, carry, carry) I Dey wear shokoto like baba shade (alright) (But I Dey carry, carry, carry) Dem no Dey see say I Dey cos gbege eh (But I Dey carry, carry, carry) Ahh My papa think day I no know anything Wahlai mama fit swear say I no know anything I no Dey sick but I Dey take medicine Early momo for house we don Dey roll something