Lyrics: Stephen Ojo t/as Papi ojo
Music: Stephen Ojo t/as Papi ojo
Papi is here
If God na human being i for don die
I for don die
I for don die
I for don die
If God na human being I for don die
I for don die
I for don die
I for don die
Spiritual things no be physical things
Mo ti jiya jiya on simple things
So many people lo ti ro bi si mi
Ro iku si mi
But na you dey see me
Oluwa ti se ileri pe ma debe debe
Debi gi ga
O ti se ileri pe o ma gbemi leke
O ma gbemi gi ga
If God na human being I for don die
I for don die
I for don die
I for don die
If God na human being I for don die
I for don die
I for don die
I for don die
If God na human being I for don die
I for don die
I for don die
I for don die
A word is enough for the wise
My guy better shine your eyes
Donβt let no one waste your time
Kill your shine
Break your spine⦠yeah
Heads up gotta fear no one
Chest up you gon be somebody
Iβm blessed up even though dem doubting
Dem stone me but they canβt stop me
Opapapaparada,
Olorun ma jen ri anybody who kill me now
Olorun ma jen ri anybody undercover now
Who dey jealous me
Who not really down for
If God na human being I for don die
I for don die
I for don die
I for don die
If God na human being I for don die
I for don die
I for don die
I for don die
If God na human being I for don die
I for don die
I for don die
I for don die