All Alone

Prebem to the bem bem Hustle on a daily gat me thinking Baba jowo duro timi ki Nma sign the wrong label Owo nbo owo nbo Many ask me say When the money won come? Baba make I no poor That why me sing say!
Say i dey pray for Grace Naso me won dey run the race Ojuti ri many things i face Omo olorun make I blessing no delay o! (Oh na na na) Kani mo mope hustle gangan Lole bamishe (bamishe) Me i for don dey There just dey calculate (calculate) Omope dey grinding And no holiday oh Huh huh Everyday me grinding Grinding for my mummy Eleda jowo come And bless me on a daily Many b***h is calling Dem ma just disturb me Tepa mose mi make I focus on the money Ahh ahh Nobody dey there Running my race here Kima sule le yeah Oriti gbemi de be Oriti gbemi!
Many nights wey i no sleep (Me i no sleep) All the girls them ma jo si (They won toast me) Me small boy from a nothing (Turning something) Keh eleda ma lo Jons me yeah! Many nights wey i no sleep (Me i no sleep) All the girls them ma jo si (They won toast me) Me small boy from a nothing (Turning something) Keh eleda ma lo Jons me yeah!
Mo wise up dada oo See i dey run from sapa Kose ni body tole bami gbe o rara Baba jowo bless me On a daily make i gara Sometimes i look into The mirror i see fire in it Hustle harder no one relate Omope dey hustle fule (hustle fule) Dem dey call me shile (ahh)
Arareto rarara Okuku jowo parada From Malay to canada Baba jowo gbotemi right now! Arareto rarara Okuku jowo parada From Malay to canada Baba jowo gbotemi right now!
Many nights wey i no sleep (Me i no sleep) All the girls them ma jo si (They won toast me) Me small boy from a nothing (Turning something) Keh eleda ma lo Jons me yeah! Many nights wey i no sleep (Me i no sleep) All the girls them ma jo si (They won toast me) Me small boy from a nothing (Turning something) Keh eleda ma lo Jons me yeah!
Shoutout to my to fan Tony Richie (Ori gbemi debe) Call me Khocee Mixing by ftunez