Journey

Music: Ayegbe Dolapo Victor Hmm umm hmm Hmm umm hmm
Yeah… it’s dee 1 again \Many things wey I no wan do but I gats do am, papa & mama I’m sorry oh Street don change me from good to bad boi just to make dis money o Journey of the rich no easy, omo iyaami walahi ko ma funny o When I dey soak my garri and epa, nobody dey see me Now boi don dey level up, things don dey change why you kon dey hate me.. Na my story be dis brother make u listen and make u dey feel me o Baba God as u dey run am for others abeg make you dey run my own o cuz me o Cuz I no fit lusguard ohh oh o
Journey of a man be like a dead soul, once you’re born as a man you’re in big trouble Steady grinding everyday hoping for the best so many sh*ts and pains nigg*’s pass through Everyday grinding like a beast with no rest, brother man and nothing we can do Brother very soon he go be, u go see but I hope say u dey hustle I know say E hard now but keep grinding one day, one day walahi e go sup oh Believe in yourself 0 competition and no mind wetin people go talk oh Omo iyaami ji o je ma sun, hustle hard ko ye ma dull oh Once again RIP to the good feelings and people that we lost.
Have been up with my phone since 9:30 everyday grinding brother man ko ma easy Many sites la bomb ka tori cl to sure, omo iyaami hustle ma gba shenki U no wan hustle u wan get money so funmi bi o se fera muscle abi bently As I dey flow hope u dey feel me, money no dey now dem dey ignore me Emi omo nobody ton hustle lati di somebody, omo iyaami if u no get money u be nothing Ko ya teti ko gbo nsin Mo ni o teti ko gbo nsin Right now I’m feeling like a bad man, my freestyle too dope and u know man U dey call me your gee still dey hide update from me WTF man ( WTF MAN ) Owo loves koko, owo lo se oungbogbo Owo lo se ojoro, na money get toto Ti o ba se oro owo ma pe mi si Se emi ti moti gone far kon to ri me( oloun ) Ma sere nigba ti e gbe en hustle, later u go talk say u broke.. pele o don di, o mo nothing wa de ri something Ma fi ile aye e sere koni Owo lowkey ( Lowkey..) Ti awon omope ti fi oru bomb, on a normal day kon le ma Dan biti hushpoppi When I dey soak my garri and epa on lowkey brother say nobody dey see me Now dat small boi don dey level up, things don dey change brother why u kon dey hate me Every 24/7 of my life na money I dey find, if u text me & I no reply no vex for me
Many things wey I no wan do but I gats do am, my mama I’m sorry oh Street don change me from good to bad boi just to make dis money o Journey of the rich no easy, omo iyaami walahi ko ma funny o When I dey soak my garri and epa, nobody dey see me Now boi don dey level up, things don dey change brother you kon dey hate me.. Na my story be dis brother make u listen and make u dey feel me o Baba God as u dey run am for others abeg make you dey run my own o cuz me o Cuz I no fit lusguard ohh oh o
I started my hustle at a young age lati make eh moya kuro ni le moya gbata lor ( moya gbata lor ) beginning wasn’t easy for me but lai lai seh mo ni mi o le dull oh ( mo ni mi o le dull oh ) Always on the grind mood, everyday & night ma ni nigga ma fin bomb o Omo iyaami ji o je ma sun hustle hard ki iwona le ba wan di boss o ( ko le ba wan di boss ) Ma se plus sa ma bomb & nurse when your time come walahi e go sup ( Hallah e go sup ) Go hard or u go home, pada lo le mo ni lai lai seh mi o le lo I no fit relent on the hustle cuz dis life wey I dey I must to ball o ( I must to ball oh ) Poverty is disgusting I gat to hustle hard lai lai seh mi o le dull The journey ain’t easy but we thank God and giving our best everyday (every day) To all my nigg*’s out there I pray very soon y’all get the pay ( y’all get the pay oh )
Yeah It’s Dee 1 again