How Many

Music: Thank God Kelechi Ajah Mbele no no Play the next one
(Body on fire, you set the place on fire
Body on fire, you set the place on fire
Body on fire, you set the place on fire
Body on fire, you set the place on fire)
This your Backa you waka Hope say I go still be your lover Dem say your backa na water How many men go dey swim am
Ohhhh pempene-pempeneda One fine with big body count I know say I no fit competition This your case I go give olokpa
Dumebi Some many things Wey dey this your waist eeh Hmm hmm hmmm Inside the water so many don drown Hmm hmm hmmm Oshimiri wey dey cause disorder Hmm hmm hmmm Aunty Anita suffery comot hmm
How many Too many too many men On your waist ooh How many Too many too many men On your waist ooh How many ooh Too many too many men On your waist ooh How many ooh Too many too many Men on your waist ooh
(Body on fire, you set the place on fire
Body on fire, you set the place on fire
Body on fire, you set the place on fire
Body on fire, you set the place on fire)
So many fit don para So many fit don karakuru My kele dey on fire How many men I fit count oh chukwu Maria make you mellow How many men wey fit break their kolo As I dey dance azonto Too many men wey she thief their polo
(You know say) Say no to Maria ooo Eye don see If i should tell you my story oo
So many so many gallant Wey make her Wey make her con dey para Ohhhh Answer me answer me Dana How many men You fit bang till you retire
How many Too many too many men On your waist ooh How many Too many too many men On your waist ooh How many ooh Too many too many men On your waist ooh How many Too many too many Men on your waist ooh
(Body on fire, you set the place on fire Body on fire, you set the place on fire Body on fire, you set the place on fire
Body on fire, you set the place on fire)