Divine

Lyrics: Horlagold Music: Horlagold I never start them won dey hold me
Abeg leave story for Tony
Gucci gucci lori Nike
Jaye bii president kosi oshi
Ma wo awon omo mi ti won se si wole
Shey idi lo po to yii
O babe jaye Santorini
Shebi Oluwa lo ni Glory
Abeg leave matter for Martyrs
My love for you no one fit define am
I get plan wey no one fit design am
Na only me wey go fit to knack am
light my world when Nepa dey ****up
You dey high me be like mo ti jogor
E ba mi so fun mummy ma wale
But for now Idi yii mo nle lo
Meje meje yen sha ni Hallelujah
I no won suffer so i say bye bye to Sapa
My Blessings too much melo gan ni mofe ka
Ebami kigbe Halle Osana
So gba gbe boseje
Na Baba God know the best
And na him go do the best
So tell Enemies make them rest
Oya gbemi de be o
Langbe jina oya ma ro se o
Ni ijegun you know how the thing go there o
Won ma ni omo ologo lo nlo se o