Music: Tayo BM (You know it's Tobii With The Wave) Double "i" (It's BM BABY!)
Be Like them no know me I dey kolo oh oh I dey quick vex I dey lose touch And i dey move woski Say my nigga don't dare Tell that nigga don't dare Omo no be contest If a nigga gon test Then a nigga collect E go show for him face Say my niggas Dey vex Say my niggas aggressive Say my Niggas possessive Him Dey form protective I said my Niggas are vexing I Say my Niggas are vexing Him go learn him lesson Make him no die for coochie Make him no play with my Rabba Him go cast for BANDO Dem no dey cast for the BANDO Them go smoke am like botany Me and my niggas we dey here dey bomb Na only cigar you sabi dey blow I go shake everywhere like a drilling machine I go deeper in it like an olosho hole Anoint the mugus with better beating Then I donate their bodies for charity goal The fire wey dey my body fit to oppress another person wey dey reserve charcoal I no dey para for things wey go benefit us Make we be Kanye because we genius If you dey reason to cut me off Na me go bring the scissors They say I am proud, I no fit hide am at all Make I no look suspicious My Daddy and Mummy na them wey been show me the way to be calm and still be ferocious Na why I'm "The Great" My why I dey craze Any music I dey enter and drop Naso e go blaze, e gats hit up the space 'cause of the way I dey rage, dem go like see me for stage again Again and again, na me be Kasala for where I base And I go burst anybody for brain Ehhh, once upon a time put a shawty down hit am on a hundred Ehhh, you order uber come my house still dey tell me make I ask for Brother man, tell me if no be torment Make I blow the trumpet 'cause after all this calamity, people dey forget there is judgment Ehh, Asalamaleku my brother see I no fit shout better dey your lane I'm the type of nigga fxcking with you brain since day 1 Tobii start dey complain, who don him verse? make e take him tape Na lie! when Cana surplus for the place? Mehn I take one drag attention, anger issues na your mate? Who's that knocking on the door? I chance am No fit dish am if I no fit stand am Men dey para, one call they plaster You ain't my shawty if you don't meet standards Ehhhhn Enter the bannie like I be cancer Huh
See wahala they say "Dens dey para" Who be that jonzing man wey dey lose guard for this place? We go chop am like daily manna Or maybe Salah call me Erling Haaland Oga, tell him Mama I want teach am manners If you dodge am for here, we go meet for car park Na here the party dey, nothing dey for after After you don misyarn, you want make we free wetin? (as how?) Mehn, i'm locked in tunnel vision Me wey I don dey find one lucky victim Wey misyarn, collect correct beating correct rhythm (Ehh) Calm down for where? Raise am oh E go shock am bro, E go Taze am oh "Where the J?" I mole am, I blaze oh Emi Baller I no go fit Lago LET'S GO!
It's BM BABY!