Big Money Minded (B.M.M)

You know say who no get Helper suppose get sense Na why I dey Hustle hard so me I go still buy Benz And I know the street no funny Everybody na boss for himself Everybody just dey make am on a low Everybody dey go (steady)
Me myself I wan get it steady Big Big Money dey my steady
No time to check time Everybody dey bomb Dey get am clear (wey) Na you go dey sleep (Say say say ! ) When! Others dey comfirm Payment na you go dey sleep When! Others dey comfirm Payment slip (confirm!! )
And you know say If man no get money Dem go use am play casino ni ? Na why I dey struggle To get this money When the money come I go still jollie
Good vibes I'm on my way now I dey elevate now Para dey body now No more talking now I dey on my way now (comfirm) The money dey come now Everything go dey sup now
(Everything go dey sup now) Say say say say say say say say Say say say say say say say say
Leave all those bad belle Make dem dey cap I still dey listen To all their cap And you know say no pain no gain I'm all about my muller Finding money all day And you know say no days off And I know say one day e go pay off Every hustler has a pay day And I know say God's Gonna make a way yeah !
No time to check time Everybody dey bomb Dey get am clear (wey) Na you go dey sleep (Say say say ! ) When! Others dey Comfirm payment Na you go dey sleep When! Others dey Comfirm payment slip (Confirm!!)