Ste De De

Lyrics: Endurance Okolocha/Gift Abo Music: Endurance Okolocha/Gift Abo hey oh babe baby bae bae bae eeeee aaaah aaaahn (yolo) I believe you know is didieno achulu achulu achulu hey
verse 1 Ada nma wetin me go do for wetin me go do for my ada nma 'cause she carry my love for head like she's hawking banana she no dey use play even when me riding Okada still believing say one day we'll be flying Canada
Pre-Chorus When dem try to form say na dem fine pass oh A wèm nwámu ji oh Imakwa nkeji ka oh oh my baby When dem try to form say dem fine pass oh A wèm nwámu ji oh Imakwa nkeji ka oh
Chorus My darling, sebi you see me You're the reason wey me put dem other girls for voicemail Make dem no disturb we 'Cause only you Wey get the love Wey dey cool my heart On a ste de de My darling, sebi you see You're the reason wey me put dem other girls for voicemail Make dem no disturb we 'Cause only you Wey get the love Wey dey cool my heart On a ste de de de de
hmmmm on a ste de de de de oooh ada nma can I tell you everything you  bring into my life into my life since you got inside my head you turned it all around I see the pretty things you do girl I love the way you smile you brighten up my world I like the way you vibe baby ...