Lyrics: Abuh Francis David/Ifeanyichukwu Goodnews
Music: Ifeanyichukwu Goodnews
*Pre-Hook: Yungwrld*
Motaka oshi danu
Man must survive
Where you dey when man run helter skelter
You dey chop guys
Sebi Na your job be tat
You dey chop life?
Na question I ask
Sey Naso you go survive
*Hook: Yungwrld*
Girl I hate the things you do
So nor dey think Sey we be fool
Sebi una wan turn us to mumu
We cannot dance to your tune
Girl I hate the things you do
So nor dey think Sey we be fool
Sebi una wan turn us to mumu
We cannot dance to your tune
*Dhee WRLD’s Verse:*
You make me feel like loving you is a crime
You got the judge and the jury on my ass
The things you do and and the way that you move, dey burst my medu
And the feeling is sublime
Say I cannot get you off my mind
But you just wanna take away my life
Chop my money leave me with no dime
Even sporty no do reach this one
*Pre-Hook: Yungwrld*
Motaka oshi danu
Man must survive
Where you dey when man run helter skelter
You dey chop guys
Sebi Na your job be tat
You dey chop life?
Na question I ask
Sey Naso you go survive
*Hook: Yungwrld*
Girl I hate the things you do
So nor dey think Sey we be fool
Sebi una wan turn us to mumu
We cannot dance to your tune
Girl I hate the things you do
So nor dey think Sey we be fool
Sebi una wan turn us to mumu
We cannot dance to your tune
*Outro: Dhee WRLD*
Ugh! Baby je ka jelo kagbe wagbe
I love the things you do to me no play
Baby girl je ka jelo jelo come play
Baby girl je ka sere oh
Come to my yard je ka sere oh
You don make me enter gbege oh
Even as I try avoid shege oh
Woah woah Oya come my way
Quit giving me pain
You keep driving me insane
Girl you Dey burst my brain
And I dey feel weird lately
Girl I gats change your ways
Make you Dey one place
And I won Dey your lane
Your lane