Dey play

Lyrics: Yusuf abdulMalik opeyemi Music: Yusuf abdulMalik opeyemi yeah yeh Maliko Nifemi NSV shawty fine girl I want some, oya finders keep with ur boom shot o lord will u tell me wat ur number with the nigga con hook spend all my millons ur friends with one dude with a noodle u sef u talk say u go wond me I get he money wey choke for boundle be humble I say babe be humble.
tell all ur friends for the corner make them dey send me there aza I be like obi cubana cause I want u my dililah if they like make they ask for another cus I'm rocking the dolce Gabbana I get money for u just to squander deliver.
Ayaaa shawty I got my eyes on u I know Fe concentrate ( concentrate ) anything u want I swear me I go pay ( I go pay) see I no Fe ever ever use u play ( use u play ) ayaa ayaaa ever use u play. beat nonstop/ native beat
who be that qwap way dey para for the Kate (ewa) if u too talk u go collect (epo) I get cash for my pocket forget forget forget she tell me say she don't need us, u know I gat billions ahh she no Fe run she can't touch us she can't **** up. chorus ayaaa shawty I got my eyes on u I know Fe concentrate (concentrate) anything u want I swear me I go pay (I go pay) see I no Fe ever ever use u play(use u play) ayaaa ayaaa ever use u play. beat nonstop/ native beat