Lyrics: Adebari Toheeb Opeyemi/Samuel Akhagbe Music: Adebari Toheeb Opeyemi/Samuel Akhagbe 24/7 oh with Vanessa my bebe My controller she get am for hand oh Wetin I dey do oh Shayo dey take me go Where I no know Faraway dey take me go Me I dey for sango Pamela dey find moto Vanessa dey snap photo Shalewa dey fight nonso Dem don tell me I no hear word Addiction e no dey pay I don tire for this Opueh Baba God find my way
I be ambassador to plenty plenty Opueh Plenty plenty Opueh I no know which one to knack Which one to knack I be ambassador to plenty plenty oreke them Plenty plenty chocolate dey here Ashawo too dey my eyes E too dey my eyes Nkechi tell me take am play fess Take am play fess She carry punani say make I take am play fess And I must to say yes Onome tell me take am play fess Make I take am play fess She carry punani say make I take am play fess And I must to say yes
Calling my phone oh Calling my phone oh For where no good oh For where no good oh Ajoke want make I look her side But I'm booked outside Three kele dey wait outside Omo, joke aside It's the life of superstar
Me I dey iyana ipaja oh Pamela dey find moto Vanessa dey snap photo Shalewa dey fight nonso Dem don tell me I no hear word Addiction e no dey pay I don tire for this Opueh Baba God find my way
I be ambassador to plenty plenty Opueh Plenty plenty Opueh I no know which one to knack Which one to knack I be ambassador to plenty plenty oreke them Plenty plenty chocolate dey here Ashawo too dey my eyes E too dey my eyes Nkechi tell me take am play fess Take am play fess She carry punani say make I take am play fess And I must to say yes Onome tell me take am play fess Say make I take am play fess She carry punani say make I take am play fess And I must to say yes
Take am play fess Take am play fess Say make I take am play fess And I must to say yes