BISHOP

Lyrics: Adeyemi Bashir/Courage Bulus Music: Adeyemi Bashir/Courage Bulus Demy lon korin
We dey pray make d suffer no too much Na the reason i dey grind o For the journey wey i dey Omo no full stop Opportunity, I utilize o As i carry my cross i don turn bishop, Grace follow me i visualize o ah Nothing u fit do wey fit stop this boy I say make i remind you, ahh
Shay u dey see how d thing dey be Say moti dede Shay u dey see how the thing move (Say) moti dede Dem think say me i no dey look i dey snooze Irolonpa o.. Dem think say me i no dey look i dey snooze Irolonpa o
Dem say demy u too sabi Cool It down make u no kill person U dey vex say ur friend get money You better work hard make ur people merry
Looking so clean when I'm hustling From north to the west we b shuffling Make all my blessing come in double ni Emi gon gon lemi (say) koselomi..
We dey pray make d suffer no too much Na the reason i dey grind o For the journey wey i dey Omo no full stop Opportunity, I utilize o As i carry my cross i don turn bishop, Grace follow me i visualize o ah Nothing u fit do wey fit stop this boy I say make i remind you, ahh
Pray for my enemies Na you i dey need Keep your frenemies close You know as e dey be
Na the money keep me company. Bad man them hating wanna come for me
I no dey kiss and tell o They steady looking wanna see my next move
Tell me why them just dey hate I ain't got no stress Put that on life Only money make me stress oo..
Shay u dey see how d thing dey be (Say) moti dede Shay u dey see how the thing move (Say) moti dede Dem think say me i no dey look i dey snooze Irolonpa o.. Dem think say me i no dey look i dey snooze Irolonpa o
(cool it down make u no kill person) (gotta work hard make ur people merry)