Arabidodo e
Ogeebobo
I'm waiting for my payday
Steady on my grind
247 omo me I no fit seke
Baba god famisoke
Drowning in my tears every
Night ghetto boy no fit seke
Life no be jazz
If you work you go chop
Man no go dull if you
Fall you go rise
Life no be prey mantis you
Fit hustle make your eyes go
Dey see bad thing ah ah
I don call on god
Call on god call on jehovah
Many kurukere waka
Just to get the muller
I dey hustle dey
And night komope le gbera
Man just dey fear man dey panic
Olu olorun gberemide
I don hustle tire make
I no go astray ha!
Me I no fit stand
All this shame
Baba jowo bless
My hustle make maga pay ah ah
Olu olorun gberemide
I don hustle tire make
I no go astray ha!
Me I no fit stand
All this shame
Baba jowo bless my hustle
Make maga pay ah ah
Smoking for junction
No suggestion
I'm dangerous with all force
Come in with full force
Me no the world go hear my story
Give me shayo give me
Molly make I dey happy on a daily
Cuz nobody feel the pain
Wey dey my belly
See them dey find me
They plan make dem kpai me
Everyday I run from bandit
This thing dey pain me
Because of paper wey I sign
Dem wan take my life
Up I go, you no go see me fall
I no go see you fall
E pain them when
Dey see me dey fly
Dey fly and the level just start
The level just start
Olu olorun gberemide
I don hustle tire make
I no go astray ha!
Me I no fit stand
All this shame
Baba jowo bless my hustle
Make maga pay ah ah
Olu olorun gberemide
I don hustle tire make
I no go astray ha!
Me I no fit stand
All this shame
Baba jowo bless
My hustle make maga pay ah ah