Lyrics: Nano Shayray
Music: Nano Shayray/Elukpo Yebo Joseph (Yebo)/Nnamno Ugwu/Miracle Ovansa
can’t stop this
I manifest
see I gats lock in
I meditate
ah
they pack am
I dey penetrate
they wan watch the boy come dey elevate
who be that one
wey wan terminate
who be that one wey tell me
say me no go make am
who be that one
wey dey near my face
na only one number wan
Dem no fit replace
somebody oh
somebody save me now
some body o
somebody save me now
my body oh
e wan dey hmmm
my body o
e wan dey fail me now
One bottle of shayo for my gbege
Two bottles of schnapps for all my kele
Three bottle’s Three bottles make i sit down welly well
Four bottles four bottles make i sleep
UFO wey dey sky no go fall
pen and paper my ink don dey pour
head don heavy no crown dey ontop
ahhh
my eyes closed when I’m writing this song
don’t know me , why you can’t come along
I donno why the journey dey long
ahh
I don file my taxes
I dey pay dues everyday
what about the time
wey I been plaster under rain o
country inside country
e come be like say na game
what about the men
wey just dey pop am for the pain o
tell them abeg make them count am
I no want make e remain
make I just dey cash out
I no wan stay the same ah
iwoi
thank you for listening to me
iwoi
ahh cest finite
somebody oh
somebody save me now
some body o
somebody save me now
my body oh
e wan dey hmmm
my body o
e wan dey fail me now
One bottle of shayo for my gbege
Two bottles of schnapps for all my kele
Three bottle’s Three bottles make i sit down welly well
Four bottles four bottles make i sleep