Music: Akule Gabriel
Yah yah yah yah yah yah yah yah
Woh woh woh woh woh woh woh ah
This year me and my people
Going all in
If you no know all the Ls wey
I take last year Oya oya
Mon gyae me (Gyae me gyae me)
I lost couple Ks pac mining
Then I cried to myself
Oh why me oh why me ya ya
But I stay grinding
Cos if I no make this dreams
I dey chase come through
Swear nobody go mind me
I don't want to do no explaining
If I die now dem
No go kae me woh woh
Shey you wan dey whine me ni
I do my thing my way
Me no dey look face
I'm searching for the light
At the end of the tunnel
For a brighter day
I dey do my thing my way
I'm praying for the grace
If I try and I fail
Ninety-nine times
I go try am again try
Another day till I find a way
Ko mana mana ko mini
If you check well
You go see Kogbagidi
Pray for more sarkcess like Obidi
Smoke igboh high grade Samini
Whole heap a man know
Me dominate Damini
And my mind on a Speedy Darlington
RIP to Nipsey still
On a marathon thing yeah
I get sleepless nights
From the things I dey think
Wey dey full my mind ah yah
And I no be Jesus Christ
But I'm willing to sacrifice my life
For the people and the things I love
E no pass like that
I do my thing my way
Me no dey look face
I'm searching for the light
At the end of the tunnel
For a brighter day
I dey do my thing my way
I'm praying for the grace
If I try and I fail
Ninety-nine times
I go try am again try
Another day till I find a way