Music: Agbeniga Joshua Olamigoke
Mio wa caring Apathetic, dey my middle name
Don’t give a **** about you , if you ask me why o ma ni kure
Cus bawo wa Shey plant okro, ti wa expect la ti ri gure
Y’all gon reap what you sow eyin ika ati oninure
Yeah , ko ni seni to gor , man we just tryna be friendly
O ti tensin , you don forget say badman can be deadly
Don’t mistake kindness for weakness , my hot blood dey on steady
Igbaju leleyi mo ma buju omo to ba ben sin
I might play a lot , but seriously I get anger issues
Know who you **** with Incase you wan cry bro I gat tissue
Your MANDEM go leave you Even your babe a ba mi sun
No fool yourself , pass Wetin you deserve I can’t give you
Yeah
Aint gonna please no one no more
Ain’t gon love no one no more
Ain’t gonna care for no one no more
cus no one really worth my time no more
I need lot of goodies , cus rn I’m a badman
I gat no space for weakness Cus right here is a champ man
You see me when you see me , don’t call my phone no disturb man
Lyrical Gunshot no sabi keh ,nigga Cut the crap man
As I Dey pray to Jesus , na so I dey pray to Yah lateef
Cus life has not been easy , to care for human self na bills
Doing this Music thing no be beans buh for my people yeah I preach
I no Dey give ceaser anything my bro , ceaser self ma thief
Oko to ta mi sor, ko le bami
Esha lowo Igbo yen ko le la mi
Won lenu lon Shey jor kole jani
Eni toti lolorun wo ko le panic
Flexy Bacon Eyan Lyrical Yin
Eruku yapa nibi koledarin
E ma ri film wo bahubali
Won ni beat man pa rapper ko le pami
The money will surely change me , so enjoy me now while I’m broke
This one no be pride at all , na true I yarn you My bro
Talk Wetin you like for my back while I’m busy making my dough
Those wey no believe in me go still Buy ticket come watch My show
Na only tey e go tey stammerer go call papa
Fire wey I go spit this year , even Azula go japa
I getti different vibes mheen Im still looking dapper
Shoutout to my niggaz for phase 1 go Osapa
How far oh my brother how far
Me I still Dey push my P Very soon I’ll go far
Gbado Gbado a Shey kini , lodo tani ? ko le ri shishi gba
Bilique 60/40 promoter gan o leri 60 gba
It’s so crazy that I have to do this on my own
I gatz do this P so I go fit Cater for my home
I wanna live long , chop life , f**k yan*h, and dey healthy
whenever my time reach , no issue I dey ready
na Malee be the reason why I dey grind and she’s no more
So many things no dey really move me again shomo
Aint gonna please no one no more
Ain’t gon love no one no more
Ain’t gonna care for no one no more
cus no one really worth my time no more
Aint gonna please no one no more
Ain’t gon love no one no more
Ain’t gonna care for no one no more
cus no one really worth my time no more
I need lot of goodies , cus rn I’m a badman
I gat no space for weakness Cus right here is a champ man
You see me when you see me , don’t call my phone no disturb man
Lyrical Gunshot no sabi keh ,nigga Cut the crap man