Lyrics: Paul Lemuel Joshua
Music: Paul Lemuel Joshua
You know what time it is
He's a Guudboy
We no dey hype poor man
Hahaha
Try make money oh
Ehen
Listen up now say
Ice water I who said that
I heard money root of evil
Dey play
Philosopher professor
I don't know how to speak English
Dey play
This is Monday morning
I dey business ten toes
I don't wanna loose guard
cus madam go CookOgbono soup
Dey play
Na weytin make you carry that chaka Bula
Because of money
Oga say make I work I work finish he no pay
Salary and my allowe
weytin make you carry that chaka Bula
Because of money
E get some people wey dey for my DM
They no dey work
but they want chopMoney
That kind of thing nai dey pain me oh
E dey pain me oh
I no dey like make person dey whine me oh
E dey pain me o
That kind of thing nai dey pain me oh
I no dey like make person dey whine me hmmm
E dey pain me oh
You no get money eh
You dey find true love yebo
You no get money say
You dey find true love say
Try dey make money
Make your face for show
Try dey make money eh
Make we for hype you say
You no want work you just want chop money
You just want flex money
You just want ball money
Hala..
Shawty say she no want drop body
She just want flex money
she just want ball money
Wahala
Ekaite dey play
She no want
Igwoma dey play
She no want
Amaka dey play
She no want
She no want do soapy eh..
Hmmmmm
That girl wey you carry for head eh
She dey here dey give another man head oh
That girl wey you carry for head eh
That girl wey you carry for head oh
She dey here dey give another man head eh
That girl wey you carry for head oh
Your girlfriend phone no off oh eh
Dem don off am yebo oh
Your girlfriend phone no off oh eh
Dem don off am listen up say
That kind of thing nai dey pain me oh
E dey pain me oh
I no dey like make person dey whine me oh
E dey pain me o
That kind of thing nai dey pain me oh
I no dey like make person dey whine me hmmm
E dey pain me oh
Everybody dey find money
Oche fije mije lonye okengbe
Ochedu kodunlokano
Shawty say she no want drop body
She just want chop money
She just want flex money
We no dey hype poor man
Lem