Lyrics: Adeyanju Adebowale Toheeb Music: Adeyanju Adebowale Toheeb Uhm uhhm uhhm Uhm uhm Uhm uhhm uhhm Uhm uhm Uhm uhhm uhhm Uhm uhm Emaa ri ran wo Nobody Sabi pass Say na God no jazz Now my step dey loud ,as am moving closer And I shine bright like a diamond Nitori e loshe mo mi Krikri star no be 5plus And then I pray to God on a nice one Joy is coming Ewo Omo to fe make mummy happy Even last year it was nothing But this year I must to make it Trenches boy go turn to winner See my freestyle going viral No be seyi buh i get vibes When the boy go getti the rabba Nobody sabi pass No be say you get class No body sabi pass Na God o Na God o If to say na jazz E foor don cast Nobody sabi pass Na God o Na God o Rhymes: When I pull up anywhere they say they know me Touch down 5g with my homies When I hold my enemies won Monika But sho mo polohun lon lo mi Make I cap you For this street kepe ya jamiu cause your best friend fit stab you Them fit use moto jam you them go still dey calm you Na only god no fit to harm you Always have a plan b Na fi ko mi laye yi Tori to ba ku tan Awon kan sii ma gba ye yi Madira iku pa e Lo je'n so ra mi di fadeyi Always make yourself happy ko ba je ko ma gbe molly Baba shanu mi Shi ju anu wo mi Da sho asiri bo mi Ki ota ma yoo mi Cause I have been through alot Oju yi de ti ri tooo Baba shanu mi Emi na fe lo motor No be say you too sabi Na grace dey follow you go Sapa dey call me mo ya gba werey si block list I carry hustle on my shoulder ni mo shey japa Tori mi o fe ri sapa ko ma lo na me legba Many many things wey my eye don see I no go give up till my last man win If i fall i rise that one na my hope I no dey foor fun anybody i keep on chasing it ah Nobody sabi pass No be say you get class No body sabi pass Na God o Na God o If to say na jazz E foor don cast Nobody sabi pass Na God o Na God o The wealthy for my name you think say na play Olorun gbo mi omo mi o sere Get dollar dollar ma je ko dollar My nigga no dey dull am hustle for the mulla Abrakadabra Iyan shina peller When the money come You go remember Say i tell ya Say i go get rabba No time to check time Abraham blessings are mine Na God o Na God o Na God o Olorun Chineke obi umma Na God o If to say na jazz E foor don cast Nobody sabi pass Na God o Na God o He is here