Why Hate

Lyrics: Obed Ansah Nkrumah Music: Obed Ansah Nkrumah I be white them say I be purple Meanwhile my words them dey sample Every man free in the jungle So God bless my hustle Trusting the process make you no forget I be one guy wey you never go get oo errhe errhe
Wettin I do ,they want to kill person oo Wettin I do ,they want to kill person oo aha Soo many talks no go fi build mansion oo errhe Soo many talks no go fi build mansion oo errhe Gimme some free way Gimme some free way Gimme some free way See we no dey talk Keep it on the low Soon time mi talk sey we we go blow Wettin them no know we we go know errhe Na we we go know
Wettin I do they want to kill person oo errhe Wettin I do they want to kill person oo aha Soo many talks no go fi build mansion oo errhe Soo many talks no go fi build mansion oo
)tan nkoaa me I no dey see love Somebody tell me why why why As you dey rise dem want make you fall This year I swear walai We go fly high straight into the sky Them no fi block my shine Ah true them go try ,walai them go try Them can’t kill my vibe Afeyi de3 3b3y3 yie Babylon nntu mi bu ma baem We go move from grass to grace Lespo this year we go blow
Wettin I do they want to kill person oo Wettin I do they want to kill person oo errhe Soo many talks no go fi build mansion oo errhe Soo many talks no go fi build mansion oo errhe
Wettin I do they want to kill person oo Wettin I do they want to kill person oo errhe Soo many talks no go fi build mansion oo errhe Soo many talks no go fi build mansion oo errhe
Gimme some free way Gimme some free way Gimme some free way See we no dey talk Keep it on the low Soon time mi talk sey we we go blow Wettin them no know we we go know errhe Na we we go know