Lyrics: Olabode Tawose/Adeola Bamigboye/Micheal Omotosho
I’m from the wild Wild West
Gidi boy no gree
Still dey top gba bè
Gbabe
I still Dey try me best
Low-key pour Martel
And never kiss and tell
Dey don Dey mark me now
City boy loading
Men I stay happy
Mo shashe gbo wo mi
Naá ba soro mi
Look at their markings
Ebelebe
Ele boje
I am gonna surely shock them
I thought I told them (crowd)
I will never go gree for them
Is going bloody for them
Parapara
Feeling good no be for them
I’m surely gon be myself
Ton ba gbemu
Won ma ri meme
Victor osi meme
After God na men
Amen!!!
Ginger
Ginger por
For my body no go cut
Una go see meme
Ahh ginger
Ginger
Ginger por
For my body no go cut
Eshi mari meme
Steady Dey burst their brain
and it’s killing them
Men I’m just taking over !
Story
Story
A super story oh
I no send their papa
I no come even send their mother
Ten toes
Ten toes
I Dey on my ten toes
Steady Dey burst their brain
and it’s killing them
Men I’m just taking over !
Story
Story
A super story oh
I no send their papa
I no come even send their mother
Ten toes
Ten toes
I Dey on my ten toes
V2
U dey feel am.. clear
Omo 'pe n gb'ope dem dey try chk
Make Dem dey worry, me dey stack cheque
Ogologo dey.. no b my strength
Dem been try block..
I swear ino see them
Emi Oshimen
As a Victor
Jump n pass 'em
Oh.. See men
O ti pe ..
Before we got here
O de ma pe gan
We die here
Smash any record
No spare..
Na my part I dey play
No fear
Hold my hands 2 d top praying mantis
See ehn no go fall for their tactics
Na we don dey win, dem dey practise
Ginger, **** all semantics
Ginger
Ginger por
For my body no go cut
Una go see meme o