Lyrics: Ndifreke Ikpe Obong/Excel Rufus Inatimi Music: Ndifreke Ikpe Obong I be a man of my word She say I be one of a kind And I live by my rules I don pay the ultimate price This one is a home run thing Anybody rise against me gon die No go dey double dare me Who born the bagger Mehn the bagger no try I no too like dey talk shebi you know as the matter they be (you know how the matter dey be) And I dey shower detail cause a lotta these niggaz dem be pricking parasite Paradise for maggot but I dey mind my business I let bygones by bygones Kilode kilode ogini I don’t remember asking you for your own opinion Dem dey carry my matter for head like say na dandruff But me I dey on GG till the day that I drop Hmm omo make nobody double dare me Me no need no stress me need a couple girls me yard o that can reverse and whine o and grind o Me nah need no stressing me nah no stressing Me need a couple of girls for me yard wey fi reverse it Tell me what u heard about me and ill tell u all the things ive seen she wants a gangster in bed but a gentleman when she stands by me Girl ah talk say if me no like her agenda no need to chat when its bumper to fender Hold down her cleavage she go make I surrender She got a mini waist mixed with a pretty face Is this love? Tell me make I know Cause I am so lonely Kilode kilode ogini I don’t remember asking you for your own opinion Dem dey carry my matter for head like say na dandruff But me I dey on GG till the day that I drop Hmm omo make nobody double dare me Me no need no stress me need a couple girls me yard o that can reverse and whine o and grind o Me nah need no stressing me nah no stressing Me need a couple of girls for me yard wey fi reverse it