Charlene

Lyrics: Jerry Egbaji Music: Tochi Olinya/Jerry Egbaji i don dey knock you no go respond? i know you’re home, sisi nene you see my call you no go return? my driver dey for lekki-epe if i comot i no go disturb you again o no more i no go fit to really satisfy your love isi memme dey with me o
hi, my charlene goodbye, my charlene no be say i no guide, my charlene na just your appetite, i’m sorry no be me go satisfy your love make i just go light my something she no fit say i no try, my Charlene
ogini this, ogini that oginidi? ogini kwa? ogini this, ogini that oginidi? ogini kwa? ogini this, ogini that oginidi? ogini kwa? ogini this, ogini that ogini? ogini?
wetin you don do for love e no go show for your portfolio shae na only who dem debit sabi the cost nobody see am na so e go see i could’ve died for you, my charlene but wetin dey the other side nobody know say the life come dey be like glory hole