Zero Panic

Lyrics: Samuel Omakor Music: Samuel Omakor I'm the Legend . . you don work, you must play lets party, e je ka saye let's just booze with the champagne hennesy ti de ati rose i no wan talk before them say this small boy don come again im just a product of my pain me and Kizz Daniel, we on ten and i don vibe with different girls omoge mewΓ‘ on top the same bed i no dey boast, i just dey buga seh when sey see me, they must to fly fence Role model na still Badoo Sneh he inspired me and BoyLogik sef i just dey ball with my gyy Joseph music is my calling so i no fear Zero Panic a o for, Zero Panic a o for Zero Panic a o for, Zero Panic a o for Zero Panic a o for Zero panic a o for yeah we no dey fear for sure leave acting for Kate henshaw family's good, i will ensure see as you fine folorunsho as you fine folorunsho yeah, yeah, yeah, yeah see as you fine folorunsho defending you like Angel Micheal Now my EP is fully loading thanks to God I'm still holy so far so good, i'm still standing im back to the game bringing some magic Zero Panic a o for, Zero Panic a o for Zero Panic a o for, Zero Panic a o for Zero Panic a o for, Zero Panic a o for Zero Panic a o for, Zero Panic a o for. I'm the legend
Shazy on this one ooh, don't sleep on me. Let's go!