Music: Mide Tunez Hun hun hun hun hun hun Tunez boii hun ah ah Alade Orin lode oo Oun lode oo Hum hun hun
Igi gogoro Magun mi loju S'ebi ati okere Lati n Wo Eni ba lo mo Eni mo lo ma Wi Eni ko se yi o woran I have been so sentimental but lately Omo nothing Dey last I be Dey think about them but knowing dem never think about me
Na street things You go Dey learn lesson Dem No Dey tell person Just try Dey pray for blessing No body really send you Na street things You go Dey learn lesson Dem No Dey tell person Just try Dey pray for blessing No body really send you
Ooh happiness ooo Wetin me Dey pray for long oo Make e be for me on a low Cause I have been striving on a low Ooh happiness ooo Wetin me Dey pray for long oo Make e be for me on a low Cause I have been striving on a low Ooh happiness ooo Wetin me Dey pray for long oo Make e be for me on a low Cause I have been striving on a low Ooh happiness ooo Wetin me Dey pray for long oo Make e be for me on a low Cause I have been striving on a low
Igi gogoro Magun mi loju S'ebi ati okere Lati n Wo Eni ba lo mo Eni mo lo ma Wi Eni ko se yi o woran I have been so sentimental but lately Omo nothing Dey last I be Dey think about them but knowing dem never think about me
I Put my life on this and that I kept on moving koledaa Wetin dem do me l no fit cap My homie shenk me I Dey laugh JAH Eli jahhh Bami jaa ide lodada GOD Dey fight for my matter This my struggles is over Eledumare Owo ree lowada 00oo Oun Lori Owun Timo rii Toje kin loyal 000oo Ema je suffer Kin ma kaba Mon pee Mowa Ayee riii Joor el_morijah ooooo
Igi gogoro Magun mi loju S'ebi ati okere Lati n Wo Eni ba lo mo Eni mo lo ma Wi Eni ko se yi o woran I have been so sentimental but lately Omo nothing Dey last I be Dey think about them but knowing dem never think about me Igi gogoro Magun mi loju S'ebi ati okere Lati n Wo Eni ba lo mo Eni mo lo ma Wi Eni ko se yi o woran I have been so sentimental but lately Omo nothing Dey last I be Dey think about them but knowing dem never think about me
Ooh happiness ooo Wetin me Dey pray for long oo Make e be for me on a low Cause I have been striving on a low
I Put my life on this and that I kept on moving koledaa Wetin dem do me l no fit cap My homie shenk me I Dey laugh JAH Eli jahhh