Avalay

Lyrics: James Grey t/as DJames/Chibueze Charles Chukwu t/as Crayon/Ekpe Promise/Ross Barnes/Josh Hawkins/Theo Elwell Music: James Grey t/as DJames/Chibueze Charles Chukwu t/as Crayon/Ekpe Promise/Ross Barnes/Josh Hawkins/Theo Elwell Verse 1
I see you golibe dem dey wonder wetin sup You fit do dorime cos I dey your formation I don go orile corner corner for this love Oh Girl I Dey your position Wa wa wa wa
Pre-Hook Sexier rosay Say make you send me your locay Girl I’ve been wanting you for days o You make my world to dey rotate o My bank account is obese Tell me how much wey I go pay Girl me I want to dey showcase o with you Ah ahn
Hook Anytime when you call I’m avalay oh Anytime when you call I’m avalay oh Anytime when you call I’m avalay oh I’m avalay oh I’m available Anytime when you call I’m avalay oh Anytime when you call I’m avalay oh Anytime when you call I’m avalay oh I’m avalay oh I’m available
Verse 2 If you call I go answer Tell my why I no go answer Any man put asunder Damboromba shege banza
You be the key to my kokoro Knock for my heart like kokoko Anything dem want make dem say Je kan won soro wan lo
Pre-Hook Sexier rosay Say make you send me your locay Girl I’ve been wanting you for days o You make my world to dey rotate o My bank account is obese Tell me how much wey I go pay Girl me I want to dey showcase o with you Ah ahn
Hook Anytime when you call I’m avalay oh Anytime when you call I’m avalay oh Anytime when you call I’m avalay oh I’m avalay oh I’m available Anytime when you call I’m avalay oh Anytime when you call I’m avalay oh Anytime when you call I’m avalay oh I’m avalay oh I’m available
Outro if you call I go answer Tell my why I no go answer Any man put asunder