Lyrics: Saleh Mohammed/Solomon Rotimi Kendo Music: Saleh Mohammed The drip bad girl wey dey call me babe She dey come visit spend 30 days She dey mostly come during holidays We dey go outing almost everyday We dey watch movies from night till day She dey cook me food and bake me cake And we dey play out door games from day to day Girl you know me sef I no fit go away
Cause without your veil you go kill person With your hijab and your cool dressing If you come my house you go learn lesson I need your love I no need stressing
Without your veil you go kill person With your hijab and your cool dressing If you come my house you go learn lesson Come to me when it's raining
So baby baby come my side Na you I want make you be my bride (be my bride) I need your love and i need your time Baby baby come my side (my side) No bad energy wey fit break our tie Make bad mind no go block your shine Baby baby come my side Na you I want make you be my bride
Tho amma playboy but am willing to stay with you Mhi nah fii I no lie I see my all in you oh Sisi Diva, me I don fall for you oh (you oh)
But 2 seconds you don change mood If you Dey find money I go see through Make you know say my love for you na true And me I come here to play you
Cause iwó lòn ma gbè mhi trabaye, Nepa no dey no case I dey Ain’t no man fit to take your place If you need me i’m one call away
iwó lòn ma gbè mhi trabaye, Nepa no dey no case I dey Ain’t no man fit to take your place If you need me i’m one call away
So baby baby come my side (come my side) Na you I want make you be my bride (be my bride) I need your love and i need your time (your time) Baby baby come my side (my side) No bad energy wey fit break our tie Make bad mind no go block your shine Baby baby come my side Na you I want make you be my bride
Oh baby baby come my side (come my side) Na you I want make you be my bride (be my bride) I need your love and i need your time (your time) Baby baby come my side (my side) No bad energy wey fit break our tie Make bad mind no go block your shine Baby baby come my side Na you I want make you be my bride