23(Good & Bad)

E yeah yeah yeah It's dmnbaby Chocolate deesign oh Yeah I go by the name mic Healz!
Balling every night Catch a case like breezy Ten toes yes I mount Me & jiggy Step inna the studio Man vibe And I de give dem mad vibe Uncle don don go The man down Water be komot my eyes Dats by the way I drop my song you nur feel am?
They can't compare I'm good and bad yunno Cant fall in love They want to take my soul I'm the man I'll shift ur pant oh no Just let it flow No dey doubt my gang we **** shit Stack it up my bro we light it up No go dull my team we wild yunnno
I'm blessed No dey try man I'm blessed Talkless me dey always capless The girls dem loving me I'm their sweetest Anytime wey I come Through demma feel wet
I'm blessed No dey try man I'm blessed Talkless me dey always capless The girls dem loving me I'm their sweetest Anytime wey I come Through demma feel wet
This life is really not about The way that people see you My mother used to tell me Live your life and keep it simple Wanna stay up working Hard should be the jingle And yes I see the future When I'm looking through That see through dress
Wait wait this no be love song abi Na the hate make us Know say we really sabi Like that yoruba name see them Dey pray make ah fall abi (afolabi) But e dey pain them say everyday we Dey bolaji Thor , abuja boys Are living lowkey (loki) Hapiness is free But na 10k for molly So if you dey transfer For every touching story ehn Very soon you go Be the touching story So focus on your bank (ehh) Load your tank (ehh) No second chances Cos life no be prank (ehh) I look the future And I see rich rays Mehn you no fit compare I'm good and bad Which way ehn ?
They can't compare I'm good and bad yunno Cant fall in love They want to take my soul I'm the man I'll shift Ur pant oh no Just let it flow No dey doubt my gang we **** shit Stack it up my bro we light it up No go dull my team we wild yunnno