Music: Mr Greg
Its Mr Greg on this one
Oh oh oh na na eh
Esan to the world oh
I see you waka pass my way
Your beauty na fire
E dey slay
I dey trip for your mata oh
My heart dey scatter oh
Abeg make you no run away
My heart go dey beat
Go dey beat
Go dey beat
For you
For you
My love no fit quit
My heart go dey beat
Go dey beat
Go dey beat
Na you
Na you
My love complete
Na your smile dey light my day
Like sun wey shine for rainy May
I no fit lie
You be my dream
You sweet like sugar
You dey cream
Make you gree
No delay
If na play
I no dey play
I go love you night and day
Carry you go where angels stay
My heart go dey beat
Go dey beat
Go dey beat
For you
For you
My love no fit quit
My heart go dey beat
Go dey beat
Go dey beat
Na you
Na you
My love complete