Young OG on da Beat
They call me
It's LeiserBEATZ
Mm Edem Blinks
See me I Dey live my life
Man no get time
For bad energy o yo yo
So why you acting funny o?
Keep acting funny o
Young boy from the trenches
Me no know
Why dem dey envy me
Wò ŋutɔ ayɔ wò
Akplekoe be akplekɔ
Me no get shishi see
My life ebi branding
Oh no oh no
Why you want me to fail oh oh
Hello hello
Go tell 'em say
You no see me oh oh
I want to fly like
The beds in the sky
I want to shine
Like the stars in the night
I want to take
My mommy to Dubai ai i
Leave me alone
Leave me alone
I no send your papa
Leave me alone
Leave me alone
Me no get time for drama
Leave me alone leave me alone
Eno concern you my brother
Live your life live your life oh
Money o money o
I no send your papa
Money o money o
Me no get time for drama
Money o money o
Eno concern you my brother
Money o money o
For my mindee for my mindee
Money full up me
You dey hate you dey yab I no send
You no go fit to solve my problems
My eyes on the prize yeah no pretense
No bad energy o we get confidence
Ah money pē wey my wishlist (yekoo)
Eno be money excuse me (ateena)
Money on my chest baby tease me
Money money kiss me
Like you miss me
Oh no oh no
Why you want me to fail oh oh
Hello hello
Go tell 'em say you no see me oh oh
I want to fly like the beds in the sky
I want to shine
Like the stars in the night
I want to take
My mommy to Dubai ai i
Leave me alone leave me alone
I no send your papa
Leave me alone leave me alone
Me no get time for drama
Leave me alone leave me alone
Eno concern you my brother
Live your life live your life oh
Money o money o
I no send your papa
Money o money o
Me no get time for drama
Money o money o
Eno concern you my brother
Money o money o
For my mindee for my mindee
Money full up me